Wen social media ban for UK go start and which apps e go affect? Wia dis foto come from, Alvaro Gonzalez Author, Liv McMahon Role, Technology reporter Author, Duncan Walker Published 15 June 2026 New Informate 6 hours wey don pass Read am in 6 mins UK govment don announce say dem go ban social media for children wey dey under the age of 16, for early 2027. Di govment still dey consider ova night curfew and measure to stop dem from scrolling too for under-18s. Prime Minister Sir Keir Starmer tok say to keep pikin dem from social media na di best way to protect dem online. Di ban go affect platforms like Snapchat, TikTok, YouTube, Instagram, Facebook and X, di government tok. Dem neva release di complete list of platforms wey dem go ban. However, di govment tok say e go cover dose “wey dey help pipo interact and allow users to post materials. Features including livestreaming and strangers wey dem fit use contact children go dey restricted. Di govment tok say dem no plan to put messaging services like WhatsApp and Signal for di social media ban. Dem also tok say YouTube Kids – di version of
Read More











